
0:00
11:16
My people, we don see different scenario where two or more people dem go dey discuss, Party A go think say after the whole discussion wey dem do so, say agreement do dey and dem don get a contract. However, Party B no see am like that.
When exactly we fit talk say agreement abi contract don dey between two or more pesin?
Find out for this our YARN LAW Podcast episode.
Weitere Episoden von „Yarn Law Podcast“



Verpasse keine Episode von “Yarn Law Podcast” und abonniere ihn in der kostenlosen GetPodcast App.

